lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu bedroom practical – nexto

Loading...

shikalata
gal you really want to take it off

[verse 1]
like the bad boys in the movies do
should i choke you
should i bend you and give you scooby doo
gal i don’t know what i go to do to you
should i l!ck you
should i enter inside your cubicle
cos i dey lie say i bad
but i never done this before
gal i’m a virgin
you are young, but you’re ready
you never done this before
girlie you choose me

[chorus]
now my gbola dey spark
like a carpenter wey just start to knack
i will love you with aroma schnapp
girl your body na my cuban cigar
romance me now
my gbola dey spark

la la la
bedroom practical

[verse 2]
say me ah innocеnt
but me me turn accomplice
your body’s wantеd, dem gal call police
pumping in ya pumpum like an album
drop a couple hits
accompanying yuh fi cum me wan accomplish
so me gyalie issa judgement day and
you are the angel to blow me trumpet
she came prepared, bearing trouble
man ah likkle scared, she don’t know

cos i dey lie say i bad
but i never done this before
gal i’m a virgin
you are young, but you’re ready
you never done this before
and girlie you choose me

[chorus]
now my gbola dey spark
like a capenter wey just start to knack
i will love you with aroma schnapp
girl your body na my cuban cigar
romance me now
my gbola dey spark

like a capenter wey just start to knack
i will love you with aroma schnapp
girl your body na my cuban cigar

romance me now
oh yea yea

bedroom practical
nexto

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...