lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu catwalk – nexto

Loading...

ooh babe

je ki n gbe e lo
je ki n gbe e lo la cave

nkem akolam
nkem akolam oh yea
naomi campbell cat walk

you know what i feel for you
why you wan dey form bad guy?
you know say you like me
na you be my type
why you no wan look my side?
girl make i tell you truth
you need to dump that guy
he talk say he love you
but he no dey call you
why you wan dey waste your time
supernatural
let me give you something supernatural
baby wetin be your love vernacular
anything you want, i speak your language
baby, supernatural
something so real and natural
something so deep, no casual
soso gi ga wu nkemakolam

gal , so baby catwalk, catwalk
queen of the runway
naomi campbell catwalk
only you fit run am
so bebe catwalk, catwalk
finest gal in the catalogue
naomi campbell catwalk
only you fit run am

she told me she ain’t never been with a star
i told her i ain’t never been with an angel
but if you keep my secrets
i’ll keep yours
cos you been running way too long
girl if you be the kush, i’ll be rizla
give you loving wey dey flow like a river
forget all these hoes
like i smoke amnesia
i’ll do anything to please ya
omo toshan
omo todun
na you get my mumu b*tton
i no get two
set my soul on fire anytime you come through
make i want you, cos you are so

supernatural
something so real and natural
something so deep, no casual
soso gi ga wu nkemakolam

gal,so baby catwalk, catwalk
queen of the runway
naomi campbell catwalk
only you fit run am
so baby catwalk, catwalk
finest gal in the catalogue
naomi campbell catwalk
only you fit run am

nkemakolam

soso gi dim n0bi

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...