lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu chinenye’s cocaine – nexto

Loading...

ngkeke ngik’shiye
ule oh oh mama
ngik’thanda kunjalo

i’m done with this
ngkeke ngik’shiye

let me come back home
eh lala
na chinenye make me start cocaine
that is a lie
there will always be someone else
na chinenye make me start cocaine

na chinenye turn me junkie
na chinenye tell me come sniff
na chinenye make mе start cocaine

coco oh oh

if una help me see chinеnye
tell am say my matter e don lois he
na chinenye make me start cocaine

coco oh oh

you don’t know
you don’t know wetin i dey feel
you nuh know
you nuh know why i no fit sleep
you nuh know
you don’t know depression is real
you nuh know
you nuh know but you’re judging me
you nuh know
you don’t know what i’m dealing with
you nuh know
you don’t know oun ti oju mi ti ro
you nuh know, you don’t know
why i tried to k!ll myself yesterday
before i changes my mind
we’re not getting back together
can’t you see
give me one good reason
why we can’t get back together
date other people, please
i absolve you of any guilt you might be feeling

na chinenye turn me junkie
na chinenye tell me come sniff
na chinenye make me start cocaine

coco oh oh

if una help me see chinenye
tell am say my matter e don lois he
na chinenye make me start cocaine
cocaine

i been dey kpef my sensamiganja
chinenyenwa you give me powder
chineneyenwa you turn my life around
now i dey for rehab
shikalata tah

i was so obsessed with
what everyone else thought
except the one person i cared about the most

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...