lirik lagu chase me – nhavie
despite all the talks i’m chilling with mah homie
standing ovation for my gees wey support me
twist and whyne upon my body mami no get time for dulling
and if you see on the road just call me “obodo pallazi” (hmmm)
i be commander!
(i be army)
commander!
(hot like fire)
straight from nigeria
(pure desire)
oh! nigeria
(street commander)
now you see i’m higher!
(make you hear me)
higher than your father
(werey wan betray me)
wónfè jàmi layà
(waka waka fellows)
buh me no dey tire
(see i shoot your belly)
see na dey chase me
wòn kpemi crazy
wón gbemi saré
wòn fímí sérè
see now i’m reigning
oh now i’m reigning!
spending like crazy
you cannot chase me!
as i enter
dey dey scatter
causing yawa
i be thunder
if i strike you, you go scatter (eiii oooo)
elè ri mimù (ri mimú)
u cannot undo (o no no)
wetin jah don do ooooo ( o no no oooo)
i be commander!
(i be army)
commander!
(hot like fire)
straight from nigeria
(pure desire)
oh! nigeria
(street commander)
now you see i’m higher!
(make you hear me)
higher than your father
(werey wan betray me)
wónfè jàmi layà
(waka waka fellows)
buh me no dey tire
(see i shoot your belly)
see na dey chase me
wòn kpemi crazy
wòn gbemi saré
wòn fímí sérè
see now i’m reigning
oh now i’m reigning!
spending like crazy
you cannot chase me!
see na dey chase me
wòn kpemi crazy
wòn gbemi saré
wòn fímí sérè
see now i’m reigning
oh now i’m reigning!
spending like crazy
you cannot chase me!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu anquette levern › lirik lagu god alone – anquette levern
- kumpulan lirik lagu nayra › lirik lagu à chaque fois – nayra
- kumpulan lirik lagu mc wave › lirik lagu transparency – mc wave
- kumpulan lirik lagu lil walter › lirik lagu part 1: “drop into nothing” – lil walter
- kumpulan lirik lagu blade brown › lirik lagu don’t you ever go – blade brown
- kumpulan lirik lagu rollspelsklubben › lirik lagu tvåhandsspjut – rollspelsklubben
- kumpulan lirik lagu mirei › lirik lagu my only – mirei
- kumpulan lirik lagu jin dogg › lirik lagu psycho – jin dogg
- kumpulan lirik lagu bw › lirik lagu i like you – bw
- kumpulan lirik lagu mc dans vtc › lirik lagu mulher relaxa – mc dans vtc