lirik lagu gye gye wo – nii amu
(why are you here?
“i’m here for peace”)
ewuraba, you dey flex me p-ss
wey i lef everything to chance
i see say the boys all tear
but be like if i ask, you dey fear
m’afrɛ wo a frɛ wo afrɛ wo aa, no reply
if you see me then you dey give me some eye
but right now, my money come
you dey fit text me say boomin yɛ nko town
(sister)
hook
bribi gye gye wo
(brother) bribi gye gye
(sister) bribi gye gye wo
(brother) bribi gye gye
(sister) bribi gye gye wo
(brother) bribi gye gye
(sister) bribi gye gye wo
(brother) bribi gye gye
sister
verse 2
adɛn na wo te sa. eno nice
i show you all my love you waste my time
i dey fit think say something no be right
or it be just my mind
well me i no dey mind
you then am dey school you say she dey ugg
wey you san laugh say she no get botos
but right now you see say she get botos
so you want to comot
sia
hook
(sister) bribi gye gye wo
(brother) bribi gye gye
(sister) bribi gye gye wo
(brother) bribi gye gye
(sister) bribi gye gye wo
(brother) bribi gye gye
(sister) bribi gye gye wo
(brother) bribi gye gye
sister
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu win and woo › lirik lagu chasing tail – win and woo
- kumpulan lirik lagu glades nl › lirik lagu hongersnood – glades (nl)
- kumpulan lirik lagu wolfychu › lirik lagu the good ol days – @wolfychu
- kumpulan lirik lagu holly miranda › lirik lagu killian’s red – holly miranda
- kumpulan lirik lagu frank black and the catholics › lirik lagu sister isabelle – frank black and the catholics
- kumpulan lirik lagu bizzzae › lirik lagu voice of the wood – bizzzae
- kumpulan lirik lagu between friends › lirik lagu better friends – between friends
- kumpulan lirik lagu chill bump › lirik lagu chemistry – chill bump
- kumpulan lirik lagu boogey › lirik lagu happily never after – boogey
- kumpulan lirik lagu malik mustache orange juice › lirik lagu um quarto de doce – malik mustache & orange juice