lirik lagu joy – niki tall
haa!!! mr niki tall baby!! ahh!!
a good conscience is a good pillow.
so why you learn fake smile for your mirror
its been a long time you no call your fellow
but when d money dey you start to d follow
and by dis time when e dey you dey like am
true love for dis life no fit buy am
remember d days when boys were not smiling
now we are side by side we are shining
i got you my baby
i go you i got you my baby no doubt
life sweet…abi?
e be like say e like me
abi? life sweet
e be like say i like it
aye mi
ahh ahh ahh
give me joy
baby i go give you joy
this life e dey give give me joy
mama and papa dem go wish me joy
oluwa e joy
koseni to mo la, n-body knows tomorrow
even the life that we live e dey borrowed
you no dey see me, nigbayen ti mi o lowo
you go surprise when you see the ladies go low
o underrate, omo wipe moma make ee
gbogbo record teti make moma break ee
ma celebrate etu maje ninu cake ee
i stand gidigba, ko se ni to le shake ee
i got you my baby
i go you i got you my baby no doubt
life sweet…abi?
e be like say e like me
abi? life sweet
e be like say i like it
aye mi
ahh ahh ahh
give me joy
baby i go give you joy
this life e dey give give me joy
mama and papa dem go wish me joy
oluwa e joy
3 repeat verse 1
for you mind i go repeat am
a good conscience is a good pillow.
so why you learn fake smile for your mirror
its been a long time you no call your fellow
but when d money dey you start to d follow
and by dis time when e dey you dey like am
true love for dis life no fit buy am
remember d days when boys were not smiling
now we are side by side we are shining
i got you my baby
i go you i got you my baby no doubt
life sweet…abi?
e be like say e like me
abi? life sweet
e be like say i like it
aye mi
ahh ahh ahh
give me joy
baby i go give you joy
this life e dey give give me joy
mama and papa dem go wish me joy
oluwa e joy
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu jacqueline boyer › lirik lagu mitsou – jacqueline boyer
- kumpulan lirik lagu soundmapper › lirik lagu color – soundmapper
- kumpulan lirik lagu jenna paulette › lirik lagu midnight cowboy – jenna paulette
- kumpulan lirik lagu christmas songs › lirik lagu christmas bells – christmas songs
- kumpulan lirik lagu daniel holter matt smith › lirik lagu zombies & prom queens – daniel holter & matt smith
- kumpulan lirik lagu itzy › lirik lagu itzy – cherry (traduction française) – itzy
- kumpulan lirik lagu fit for rivals › lirik lagu light that shines – fit for rivals
- kumpulan lirik lagu psihoaktiv trip › lirik lagu razlika – psihoaktiv trip
- kumpulan lirik lagu george monastiriakos › lirik lagu unrequited love – george monastiriakos
- kumpulan lirik lagu yuri › lirik lagu como te ame – (i’ll never love this way again) – yuri