
manya - nkay lyrics
the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro today morro today morro
why you asking why why why
why you wan dey fight fight fight
girl you are the one one one
girl you are the one one one
i put it to you you you are my euphoria
omoge i see you for my dreams all the time
the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro morro morro morro
the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro today morro today morro
pretty face i′m all over you kara
na me wey you gon dey start call baba
adey wan dey take you go see mama
going on these trips overseas aa
weytin dem dey talk ano see aa
you are the one i wan pina aa
you are the one i wan pina
i put it to you you you you’re my euphoria
omoge i see you for my dreams all the time ahhh
why you asking whyy whyy whyy
why you wan dey fight fight fight
girl you are the one one one
girl you are the one one one
pretty face i′m all over you kara
na me wey you gon dey start call baba
adey wan dey take you go see mama
going on these trips overseas aa
weytin dem dey talk ano see aa
you are the one i wan pina aa
you are the one i wan pina aa aa aa aah
the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro morro morro morro
the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro morro morro morro
Random Song Lyrics :
- dance with me - diplo, thomas rhett & young thug lyrics
- lying to you - naked next door lyrics
- gongo - otaga lyrics
- it's a fucking setup - the ready aim fire! lyrics
- e' tempo di grazia - fabio baggio & francesco buttazzo lyrics
- nuestro amor - grupo cañaveral de humberto pabón feat. tana planter lyrics
- track tank - f.o lyrics
- enthroned in flesh - astrophobos lyrics
- keep it refreshing - we hunt buffalo lyrics
- alright? - heyzl lyrics