lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu manya – nkay

Loading...

the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro today morro today morro

why you asking why why why
why you wan dey fight fight fight
girl you are the one one one
girl you are the one one one

i put it to you you you are my euphoria
omoge i see you for my dreams all the time

the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro morro morro morro

the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro today morro today morro

pretty face i′m all over you kara
na me wey you gon dey start call baba
adey wan dey take you go see mama
going on these trips overseas aa
weytin dem dey talk ano see aa
you are the one i wan pina aa
you are the one i wan pina

i put it to you you you you’re my euphoria
omoge i see you for my dreams all the time ahhh

why you asking whyy whyy whyy
why you wan dey fight fight fight
girl you are the one one one
girl you are the one one one

pretty face i′m all over you kara
na me wey you gon dey start call baba
adey wan dey take you go see mama
going on these trips overseas aa
weytin dem dey talk ano see aa
you are the one i wan pina aa
you are the one i wan pina aa aa aa aah

the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro morro morro morro

the way you manya dey scatter ma brain lolo
want you to be mine will you be my home
girl you are the one i wan see morro morro morro morro

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...