lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu double homicide freeverse – not that tayo

Loading...

intro
poe: is this about to be another double homicide?

verse – not that tayo
uhh na real question you dey ask cos me i no know wetin to yarn
too many people don murder this beat
so if i just dey go dey brag on this sh-t
i’ll be just another man and that is not the plan
make i yarn you wetin dey my mind
shout out to my n-ggas wey dey grind 9-5, 5-9
wey dem no dey sleep for night, hustle till the morning time
when the money no dey rhyme, dem still no resort to crime
and uhh una wey dey scam people, it’s quite simple, what you’re doing is terrible
but you don’t feel it, the money you make you dive in it
you drown in it, hope to find your soul in it, but you don’t
and when the scam no dey work, you dey thief girl pant
to expand your account, i just can’t understand , that na why i dey rant
do anything for the paper like illegal immigrant
i fit turn militant, show up with the tommy to your front door
ghost y’all like rom! pom! pom pom!
take the safety off like i took off the condom
shoot the babalawo and everybody wey follow come
make dem kuku arrest me, una dey vex me
i dey press p, your juju no dey impress me
look around you, we can’t even get ahead
but you’ll k!ll another man for the bread
so sad!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...