lirik lagu all night – oba jeazie
listen to me i want to tell you something whine it ko lole this your body looking s*xy omoge judi ko lole this your body make me lole i fit to tele you wole shole wole shole wo be mode le kan eh to wo ile
ok na show me show me how you whine your body girly what you do is bl**dy making my face to dey blurry this your buddy mehn dey worry making bad man to dey worry make me wan dey come in hurry baby whine your body sufry whine am sufry
oya gbondi shake it for me oh my shawty baby onitemi sherry odun lenu biti sherry darijimi moti sheyin
i wan make we do it gently never knew that you are deadly omoge you bad omo ode le gba emi
ejubadi etebadi ewobadi elepepe kede mami ke gbon pepe am gonna show you the pepper you know know say na me be pepper i go tackle you like peppe emi iru i be pepper tawon loju biti
you give me reason
you give me ginger
am gonna love you all night all night
you give me reason
you give me ginger
come give me all your love
beahibey
you give me reason
you give me ginger
am gonna love you all night all night
you give me reason
you give me ginger
come give me all your love
beahibey
bet9ja ti momi lara fokan mi ta tete
anything lodele shele toba shele opekete orepete otope se eje ka juru sope seh won shi ma break heart ton ba break eh otope seh
eje kajo eje kayo ejubadi eje kayo
omolayo oje sayo emujo kejo kema yor
na you know if you dull yourself no k!ll yourself enjoy yourself whine your body gbefun ehn make you judi for yourself
if i no make big money i go dey sleep i go dey dull i no go jog i no go ball i no go fit to play the ball anything loma dele shele this layi na him football ofe ge mi like a football shaolin soccer emi football
as he dey go as he hot i no go cold i go dey hot i go dey drop it like its hot o baby move it like is hot you making body to dey hot girl you giddy girl you hot make we boggie boggie biggi buddy jedi like its hot
you give me reason
you give me ginger
am gonna love you all night all night
you give me reason
you give me ginger
come give me all your love
beahibey
you give me reason
you give me ginger
am gonna love you all night yeah yeah
you give me reason
you give me ginger
come give me all your love
beahibey
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu burnalotta endo › lirik lagu my bag – burnalotta endo
- kumpulan lirik lagu 3a › lirik lagu sind wir freunde? – acoustic version – 3a
- kumpulan lirik lagu asp › lirik lagu intro: betteljunge – asp
- kumpulan lirik lagu mund de carlo › lirik lagu hvem er jeg – mund de carlo
- kumpulan lirik lagu die prinzen › lirik lagu mein fahrrad – version 2011 – die prinzen
- kumpulan lirik lagu clasck › lirik lagu watch me (ft crissb) – clas!ck
- kumpulan lirik lagu jijaga bx › lirik lagu the dedication -thank u h ataz – jijaga bx
- kumpulan lirik lagu drangarna › lirik lagu himlen får vänta – drängarna
- kumpulan lirik lagu miguel poveda › lirik lagu me da miedo la luna – miguel poveda
- kumpulan lirik lagu femdot › lirik lagu happy break up song – femdot