lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu don’t give up – obi xtra

Loading...

[intro]
it’s youngzy the beat g*nius

ooh oh oh oh oh
lo lo lo lo lo lo lo lo lo oh

[verse1]
pause
same boy from the ghetto
don’t call me if it’s not about ego
i pass my waec
i no write neco
everything smooth
everything dey melo
bros i don cross the border
but i no trust my brother
but i still love my mother
na the only thing wey matter
ehehe (ehehe)

[pre*chorus]
i never forget all the guys (i never)
i never forget all the girls (i never)
i never forget all the people wey dey bone their face
they no believe in us
i never forget all the guys (i never)
i never forget all the girls (i never)
i never forget all the people wey dey bone their face
they no believe

[chorus]
from the day wey they born me
i know wetin i wan be
i wan get money o (heeeeey)
and i just wan jolly oh (heeeeey)
from the day wey they born me
i know wetin i wan be
i wan get money o (heeeeey)
and i just wan jolly oh (heeeeey)

[verse2]
pause
from a legedis benz (yea)
2019 me i don buy beemer (yeah)
na that kind thing
wey dey make dem shiver (uuuuuh)
remember the days when we no dey eat dinner (aii)
but now we dey spend we dey live ok
i dey stack, i dey dash, i dey give away
everybody don start to believe right now
but na who go dey when money no dey

[pre*chorus]
i never forget all the guys (i never)
i never forget all the girls (i never)
i never forget all the people wey dey bone their face
they no believe in us
i never forget all the guys(i never)
i never forget all the girls (i never)
i never forget all the people wey dey bone their face
they no believe

[chorus]
from the day wey they born me
i know wetin i wan be
i wan get money o (heeeeey)
and i just wan jolly oh (heeeeey)
from the day wey they born me
i know wetin i wan be
i wan get money o (heeeeeey)
and i just wan jolly oh (heeeeeey)

[bridge]
don’t give up
don’t give up
your blessing dey on the way(dey on the way)
your blessing no far away (no far away)
n0body go chase am away
don’t give up (ah)
don’t give up
your blessing dey on the way(dey on the way)
your blessing no far away (no far away)
n0body go chase am away

[pre*chorus]
i never forget all the guys (i never)
i never forget all the girls (i never)
i never forget all the people wey dey bone their face
they no believe in us
i never forget all the guys (i never)
i never forget all the girls (i never)
i never forget all the people wey dey bone their face
they no believe

[chorus]
from the day wey they born me
i know wetin i wan be
i wan get money o (heeeeey)
and i just wan jolly oh (heeeeey)
from the day wey they born me
i know wetin i wan be
i wan get money o (heeeeey)
and i just wan jolly oh (heeeeey)

[bridge]
don’t give up (ahh)
don’t give up
your blessing dey on the way (uuuuuh)
your blessing no far away (no far away)
n0body go chase am away
don’t give up
don’t give up
your blessing dey on the way (blessing dey on the way)
your blessing no far away (uuh)
n0body go chase am away

[outro]
ooh oh oh oh
lo lo lo lo lo lo lo lo lo
ooh oh oh oh
lo lo lo lo lo lol lo lo lo oh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...