lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu igbo language – obi xtra

Loading...

[intro]
yeah, yeah, yeah, (eh)
oooh, oooh
ibo, ibo, ibo, ibo
na*na*na*na (eh)
oooh*oooh

[verse 1]
i get dis baby from canada (canada)
omo she so fine
and she get the kind body
wey go make u gbalaga eh
omo e shock me like electric
so i said comment tu t’appelle
je m’appelle obi xtra
nice to meet ya
your face looks familiar
even tho say i no know u
girl you still look familiar
make i love you from now till nwanne echi
cover your body like bandage
make i sing for you like wande
girl i no go ever give you headachе
see whenever u touch mе i dey shook
if u show me i go look
make i read u like a book
nwa arapukwa na mu o, iyo o
[chorus]
she say she like my ibo, ibo, ibo (my igbo language)
now she say make i teach am biko, biko, biko
she say she like my ibo, ibo, ibo (my igbo language)
now she say make i teach am biko, biko, biko

[post*chorus]
na wetin my mama teach me
ka m na asu
but na my own language ka o na anu
she say she wan follow me
oso m na azu
i no be small baby
mana okwo m na azu
na wetin my mama teach me
ka m na asu
but na my own language ka o na anu
she say she wan follow me
oso m na azu
i no be small baby
mana okwo m na azu, yea

[verse 2]
follow me now or don’t follow me later (follow me)
follow me now or don’t follow me later (follow me, follow me)
if you leave me now
girl you go need me later
u go miss me later
see i wan carry the ice and put for your neck o
call it a buss down
after quarantine
me and you go dey chill o
after the lockdown
ask around na me dey run town (ey yeah)
ask around na me dey run town (yeah yeah yeah)
i no go let person play with u (no)
i no go let person mess with u
i go cover your body like bandage
i go sing for you like (wande coal)
i go love you from now till nwanne echi
girl i no go ever give u headache
[chorus]
she say she like my ibo, ibo, ibo (my igbo language)
now she say make i teach am biko, biko, biko
she say she like my ibo, ibo, ibo (my igbo language)
now she say make i teach am biko, biko, biko

[post*chorus]
na wetin my mama teach me
ka m na asu
but na my own language ka o na anu
she say she wan follow me
oso m na azu
i no be small baby
mana okwo m na azu
na wetin my mama teach me
ka m na asu
but na my own language ka o na anu
she say she wan follow me
oso m na azu
i no be small baby
mana okwo m na azu, yea

[outro]
ibo, ibo, ibo, ibo
na*na*na*na
oooh*oooh
ibo, ibo , ibo , ibo
na*na*na*na
oooh*oooh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...