lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu we don’t beg for love – obi xtra

Loading...

[intro]
ewo, ewo, ewo, ewo
(jaemally make it juicy)
a na*ata love ata? (aah*ah)
a na*ata love ata? (ah*ah)
a na*ata love ata? (aah*ah)
adighi ata love ata
okwa isi na m ga abu ọyị gi?
okwa isi na m ga abu ọyị gi?
okwa isi na m ga abu ọyị gi?, ey
now we don’t beg for love oh

[verse 1]
money go turn your friend to enemy
and e go turn your enemy to a friend
watch out for those wey dey smile for your face
cus most of dis people dem just dey pretend
money go turn your friend to enemy
and e go turn your enemy to a friend
watch out for those wey dey smile for your face
cus most of the same people want make u fail
you tell me say u love me
but u don’t love me
you love wetin i get (you love wetin i get)
you like a mercedes benz
and you like g*wag
and you like to dey fly for jet
that’s why
[chorus]
we don’t beg for love (we don’t beg for love o)
ikpata ego love go find you come (na love go find u come oh)
we don’t beg for love (no we don’t beg for love o)
ikpata ego love go find you come (na love go find u come o)

[verse 2]
by the way who need love?
when i need money
me i need some real friends wey get money
cus na who go dey there for me
when my own pocket no dey on point?
when the landlord dey knock
cus u never pay rent (kpo kpo kpo)
oya tell me who go dey? (oya kpo kpo kpo)
doctor no agree to treat the patient
oya tell me who go pay?
you wan buy new car
your toyota don spoil
oya tell me who go dey?
your sister wan pay school fees but the money no dey
now tell me who go pay?
but u talk say

[bridge]
okwa isi na m ga abu ọyị gi
okwa isi na m ga abu ọyị gi
okwa isi na m ga abu ọyị gi, ey
now we don’t beg for love
okwa isi na m ga abu ọyị gi
okwa isi na m ga abu ọyị gi
okwa isi na m ga abu ọyị gi (ewo)
now we don’t beg for love oh
[chorus]
we don’t beg for love (we don’t beg for love o)
ikpata ego love go find you come (na love go find u come oh)
we don’t beg for love (no we don’t beg for love o)
ikpata ego love go find you come (na love go find u come o)
we don’t beg for love (we don’t beg for love o)
ikpata ego love go find you come (na love go find u come oh)
we don’t beg for love (no we don’t beg for love o)
ikpata ego love go find you come (na love go find u come o)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...