lirik lagu film trick – oddy jay
people dey run every day to get more customer
desperate to be professional
copy copy no original
e no easy, to be popular
falling in love n0bi gravity
mafi ki-ni-mi wey agolo mi-li-ki
personality toh quality eh
as i dey hustle 2-4-7 they do what i know
awon kan lo’ pe’ jo o! won fe faa mi sile
empty promises up in the sky dey fly away
they can only delay but they can’t never block ma way
they don’t know they don’t know
see them, see them dem’ think sey na film trick o
they don’t know they don’t know
see them, see them dem’ think sey na film trick
i’m not a criminal i’m just an entertainer eh
why u dey treat me all d time like a stranger eh
i’m gonna make it to the top from da gutter
lola’ oluwa ogbeni n0bi sey dem’ sey
won ma soro o taa’ba tuto
(hughh-hughh) abi taa’ba wuko eh
bury ma enemies bi ku-lu-so
baba jeki won ri ran wo’ bi akuko
make them no worry-worry o
my time dey come
orire’ laye’ na turn by turn
mi o’ feee’ saa-re rara ju kadara lo
e’ma foju diwa a’ shi ma lowo gan’ adeh’ tu maa! bi-mo le’mo
as i dey hustle 2-4-7 they do what i know
awon kan lo’ pe’ jo o! won fe faa mi sile
empty promises up in the sky dey fly away
they can only delay but they can’t never block ma way
they don’t know they don’t know
see them, see them dem’ think sey na film trick o
they don’t know they don’t know
see them, see them dem’ think sey na film trick
my time dey come
orire’ laye’ na turn by turn
mi o’ feee’ saa-re rara ju kadara lo
e’ma foju diwa a’ shi ma lowo gan adeh’ tu maa! bi-mo le’mo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu joyce santana › lirik lagu nada que perder – joyce santana
- kumpulan lirik lagu rick ross › lirik lagu hustlin’ (street mix) – rick ross
- kumpulan lirik lagu bryan adams › lirik lagu the tracks of my years – bryan adams
- kumpulan lirik lagu robbie rivera › lirik lagu in the morning (juicy new york radio edit) – robbie rivera
- kumpulan lirik lagu luca debonaire › lirik lagu enough – luca debonaire
- kumpulan lirik lagu the dubliners › lirik lagu skibbereen – the dubliners
- kumpulan lirik lagu валерия valeriya › lirik lagu мы вместе (my vmeste) – валерия (valeriya)
- kumpulan lirik lagu mic on mic › lirik lagu you’re the reason i’m still breathing – mic-on-mic
- kumpulan lirik lagu ze ramalho › lirik lagu another day – zé ramalho
- kumpulan lirik lagu deadbeatvillain › lirik lagu why you making music – deadbeatvillain