lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu saint obi – odumodublvck

Loading...

[chorus]
yes, i be like seun kuti
give them like two*two slap
they wan follow me jakpa [?]
lights, camera, action film
fashi their sense, dem no get to think, ah
dem still dey sell codeine
when all of my guys don dey sell og, ayy
your backa no get ot, i’ve been on the road since opc
’cause i dey pull up like saint obi
lights, camera, action film
fashi their sense, dem no get to think, ah
dem still dey sell codeine
when all of my guys don dеy sell og, ayy
your backa no get ot, i’ve been on thе road since opc
’cause i dey pull up like saint obi

[verse]
dem no fit buga us, we go take them up by fire by force
turn them all to corps
na we go bury you all
rest in peace saint obi, them no get ot, we dey end close [?]
ednut, i change the [?]
b*tch n*gga, use your own new j
state of emergency, na the place wey i put goatee
show kuti standard, are you mad? you’re mad
calm down, dirty slap
if i get chance i go light am
pick am up, “my son, bịa ebe a”
[?] jfk, make dem enter [?] share more slaps
[outro]
their father
b*st*rd

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...