
baby kpakorokpa - ofego lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
right from the
first day
when i know you
na so feelings ee
start to dey grow
baby
anytime i see you
i feel goosebumps
roaming all round
mi body
piercing all through
mi heart
baby
can you
take it slow
with me
take it slow
with me
ehen
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dеy turni ye
ofego
o to the f to thе e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
e dey turni ye
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
Random Song Lyrics :
- gone - miklo the producer lyrics
- por ti peleo yo - isabelle valdez lyrics
- the secret - the steel woods lyrics
- bring me joy - pegboard nerds & lug00ber lyrics
- block party - nina lyrics
- hades - exitwounds lyrics
- loco de atar - franco de vita lyrics
- the drawl - güttinger lyrics
- get back into rockin' - george thorogood and the destroyers lyrics
- coqueta - kinky lyrics