lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu baby kpakorokpa – ofego

Loading...

ofego

o to the f to the e to the g to the o

baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you

baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you

i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni

i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni

right from the
first day
when i know you
na so feelings ee
start to dey grow
baby
anytime i see you
i feel goosebumps
roaming all round
mi body
piercing all through
mi heart

baby
can you
take it slow
with me
take it slow
with me

ehen

baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you

baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you

i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dеy turni ye
ofego

o to the f to thе e to the g to the o

baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you

baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you

i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
e dey turni ye

i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...