lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu banku riddim – ofego

Loading...

ofego

o to the f to the e to the g to the o

she say she like my
riddim
and my banku

she say she like my
riddim
and my banku

so me ask her
what can you say
about the boy
ofego

so me ask her
what can you say
about the boy
ofego

cause
so many many
people get
many many things
to talk about me
ofego
some dem ah say
me ah bad
some dem ah say
me ah cool

some dem ah say
me ah buju begson
who no go
no know this whole thing

she say she like my
riddim
and my banku

she say she like my
riddim
and my banku

so me ask her
what can you say
about the boy
ofego

what can you say
about the boy
ofego
long, long time
me ah be
inner the road
me no depend on n0body
but my god
wey dey
shine him light
on me

me no blast
no man hustle
me no look down
on any one
me just dey
pon mi lane
everyday

she say she like my
riddim
and my banku

she say she like my
riddim
and my banku

so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
o to the f to the e to the g to the o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...