
dey looseguard - ofego lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when this girl
dey around
my heart
go dey go
jigi jigi
jigi jigi
kpi kpi kpi
kpi kpi kpi
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
this girl
this girl
she dey
do me
do me
strong ting
like banky
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
my friends
don complain
tire
dem say
ofego
wеtin dey
wrong with you
wetin dey
wrong with you
somеtimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
she knows
she knows
what she’s
doing
to me
is unfair
very unfair
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
ofego
o to the f to the e to the g to the o
haaa
i dey looseguard
Random Song Lyrics :
- blood in blood out - bta detroit lyrics
- alla bandiera (banâ bandera) - solange cesarovna lyrics
- по головам (11.09.24) (on the heads (11.09.24)) - f1ame lyrics
- falling - sevagir lyrics
- april fools - mylie grace lyrics
- sale - maxime nganga lyrics
- just like magic - röckët stähr lyrics
- crisi di mezza mezza età - blumele lyrics
- øutsider - machine head lyrics
- kalte nächte - mufasa069 lyrics