lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dey looseguard – ofego

Loading...

ofego

o to the f to the e to the g to the o

when this girl
dey around

my heart
go dey go
jigi jigi
jigi jigi

kpi kpi kpi
kpi kpi kpi

sometimes
i no dey
understand myself

sometimes
i no dey
understand myself

haaa
i dey looseguard
this girl
this girl

she dey
do me
do me

strong ting
like banky

sometimes
i no dey
understand myself

sometimes
i no dey
understand myself

haaa
i dey looseguard

my friends
don complain
tire

dem say
ofego
wеtin dey
wrong with you

wetin dey
wrong with you

somеtimes
i no dey
understand myself

sometimes
i no dey
understand myself

haaa
i dey looseguard

she knows
she knows
what she’s
doing
to me

is unfair
very unfair
sometimes
i no dey
understand myself

sometimes
i no dey
understand myself

haaa
i dey looseguard

ofego

o to the f to the e to the g to the o

haaa
i dey looseguard

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...