
oh boy no le - ofego lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
oh boy no le
oh boy no le
i get this padi
for ajegunle
my padi get talent
but no wisdom
no wisdom
oh boy no le
no go let them use you
cause you go cry later
while dem go laugh
dem go laughy laughy
while dem go laugh
this my padi
come get to know
one bros
he get wisdom
but no talent
no talent
two of dem begin collabo
money begin enter
na so this bros
use my padi head
j*pa go yankee
while my padi still dey
for trenches
trenches
oh boy no le
oh boy no le
no go let them use you
cause you go cry later
while dem go laugh
dem go laughy laughy
while dem go laugh
oh boy no le
oh boy no le
ofego
o to the f to the e to the g to the o
oh boy no le
oh boy no le
a word is enough
for person
wey wan get sense
oh boy no le
oh boy no le
Random Song Lyrics :
- la famille - yonii lyrics
- pengetre - plaster på såret lyrics
- untitled live snippet from university of cincinnati - vic mensa lyrics
- rock 'n' roll cowboys - ray davies lyrics
- präludium, e-dur, bwv 878 - hans-georg schäfer lyrics
- refuse - shanahan feat. radiology, th3 one & max landry lyrics
- xxi century blood - the warning lyrics
- intro - goldenboy27.7 lyrics
- ma f yyi tefelt ? (fr) - oudaden lyrics
- understand you - lp rambo lyrics