lirik lagu oh boy no le – ofego
ofego
o to the f to the e to the g to the o
oh boy no le
oh boy no le
i get this padi
for ajegunle
my padi get talent
but no wisdom
no wisdom
oh boy no le
no go let them use you
cause you go cry later
while dem go laugh
dem go laughy laughy
while dem go laugh
this my padi
come get to know
one bros
he get wisdom
but no talent
no talent
two of dem begin collabo
money begin enter
na so this bros
use my padi head
j*pa go yankee
while my padi still dey
for trenches
trenches
oh boy no le
oh boy no le
no go let them use you
cause you go cry later
while dem go laugh
dem go laughy laughy
while dem go laugh
oh boy no le
oh boy no le
ofego
o to the f to the e to the g to the o
oh boy no le
oh boy no le
a word is enough
for person
wey wan get sense
oh boy no le
oh boy no le
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu blk odyssy mereba › lirik lagu ghost ride – blk odyssy & mereba
- kumpulan lirik lagu shimmi › lirik lagu zavri oči – shimmi
- kumpulan lirik lagu killbunk › lirik lagu my world – killbunk
- kumpulan lirik lagu hxndro › lirik lagu flexin n’ flashin (remix) – hxndro
- kumpulan lirik lagu sharc › lirik lagu dangerous love – sharc
- kumpulan lirik lagu rosesleeves › lirik lagu over – rosesleeves
- kumpulan lirik lagu roni santos › lirik lagu en nome de jesus – roni santos
- kumpulan lirik lagu astroika › lirik lagu tanpa jeda – astroika
- kumpulan lirik lagu jasperina de jong › lirik lagu je laat ze echt niet in de steek – jasperina de jong
- kumpulan lirik lagu trumpets of hope › lirik lagu chosen – trumpets of hope