
mmm networks - officialwyte lyrics
swing d on the beat
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no credit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[verse 1]
this network people
make i put control see as parols dey via free food
u don collect moni
this network people
make i hala my guy know how far
u don collect moni
this network people
make i hala my peeps know how far
u don collect moni
this network people
make i conversate my babe
u don collect moni
this network people
even my close padi kpai laidis
u don collect moni
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no crеdit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[verse 2]
e meet m one girl online onе day ọ sị m na men no dey too like reason her packages
na bundle ọ nọ nịa now nagwụ agwụ m chọlịa obele ego kogochalụ data
na ọf*kwa a g neme eme now nọga esolukwịa for life tata
nsịa tinye na my side ka m nyelụ aka setụlụọ her delivery
ọ sịm welịa nwayọ na my turn abụrọdị nke tata
nne ị na agwazị m otua abụzị m tata
ngwa nezienu anya ọnye sị nọnwerọ ego data
mana nwa gwilu tight neme arrange turns
ka a guy paa cool chelụ ụbọsị ọ ga abụ his turn
afterall ihe nine neme mega turn by turn
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no credit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[outro]
your account is too low for this call
dial *904*airtime amount# to buy airtime directly from your bank
thank you
Random Song Lyrics :
- numbers - seeb & simon jonasson lyrics
- in darkness - dead man risen lyrics
- madrid live oneshot - santa salut lyrics
- mais uma vez - thais castro lyrics
- dont mess wit me! (prod. jimbo) - a.zee lyrics
- on jouait fort - bénabar lyrics
- wh4t you’r3 m4d3 0f - skrrtcord lyrics
- bred - emæl lyrics
- wild - aeseaes lyrics
- brainstorm - ongebroken lyrics