lirik lagu mmm networks – officialwyte
swing d on the beat
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no credit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[verse 1]
this network people
make i put control see as parols dey via free food
u don collect moni
this network people
make i hala my guy know how far
u don collect moni
this network people
make i hala my peeps know how far
u don collect moni
this network people
make i conversate my babe
u don collect moni
this network people
even my close padi kpai laidis
u don collect moni
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no crеdit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[verse 2]
e meet m one girl online onе day ọ sị m na men no dey too like reason her packages
na bundle ọ nọ nịa now nagwụ agwụ m chọlịa obele ego kogochalụ data
na ọf*kwa a g neme eme now nọga esolukwịa for life tata
nsịa tinye na my side ka m nyelụ aka setụlụọ her delivery
ọ sịm welịa nwayọ na my turn abụrọdị nke tata
nne ị na agwazị m otua abụzị m tata
ngwa nezienu anya ọnye sị nọnwerọ ego data
mana nwa gwilu tight neme arrange turns
ka a guy paa cool chelụ ụbọsị ọ ga abụ his turn
afterall ihe nine neme mega turn by turn
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no credit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[outro]
your account is too low for this call
dial *904*airtime amount# to buy airtime directly from your bank
thank you
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ylva › lirik lagu ursula – ylva
- kumpulan lirik lagu sneaker pimps › lirik lagu subway – sneaker pimps
- kumpulan lirik lagu gips › lirik lagu bourré la gueule – gips
- kumpulan lirik lagu phil morris › lirik lagu темка (idea) – phil morris
- kumpulan lirik lagu dumduz › lirik lagu uçurtma – dümdüz
- kumpulan lirik lagu 8 ballin › lirik lagu know me – 8 ballin’
- kumpulan lirik lagu saad khan › lirik lagu rap waale punches – saad khan
- kumpulan lirik lagu wolliewohl junior › lirik lagu anti a, d & w – wolliewohl junior
- kumpulan lirik lagu dary › lirik lagu emociones – dary
- kumpulan lirik lagu skizzy mars › lirik lagu eyes on the road – skizzy mars