
mami - oga kizito lyrics
mami lyrics
first verse:
i lose am all if you lef me mami ah
ibi you wey dey my heart inside mami ah
our love no go get crisis
i’m never gonna make you cry sis
if you ever cry, blame it on the onions
when i dey with you, e dey be like say na only us
bridge:
mente makoma don’t break my heart lady oh
mentunmina odo oh
hook: who born this fine baby, who born you
who born you o le le
shey na mama born you
you dey hot like say fire dey burn you
i go cool your heart, i no go burn you
like you wake up in paris and you say bonjour
second verse:
let’s straighten things like an iron
it’s only you i’ve got my eyes on
you no need to run when u cross my mind
i go make u ok ok you no go need ay
i go make u ok baby
bridge:
mente makoma don’t break my heart lady oh
mentunmina odo oh
hook:
who born this fine baby, who born you
who born you o le le
shey na mama born you
you dey hot like say fire dey burn you
i go cool your heart, i no go burn you
like you wake up in paris and you say bonjour
Random Song Lyrics :
- r a w r r r - drelax lyrics
- masque de fer - kdd lyrics
- wspominki - 2sty lyrics
- the revolution - the underachievers lyrics
- packin' it up - dolly parton lyrics
- рок (rock) - пилот (pilot) [russia] lyrics
- 1995 - sage williams lyrics
- novacane - chasity londyn ft. jah huey lyrics
- the life - bun b lyrics
- madmoun 3am - woozy sjb lyrics