lirik lagu mami – oga kizito
mami lyrics
first verse:
i lose am all if you lef me mami ah
ibi you wey dey my heart inside mami ah
our love no go get crisis
i’m never gonna make you cry sis
if you ever cry, blame it on the onions
when i dey with you, e dey be like say na only us
bridge:
mente makoma don’t break my heart lady oh
mentunmina odo oh
hook: who born this fine baby, who born you
who born you o le le
shey na mama born you
you dey hot like say fire dey burn you
i go cool your heart, i no go burn you
like you wake up in paris and you say bonjour
second verse:
let’s straighten things like an iron
it’s only you i’ve got my eyes on
you no need to run when u cross my mind
i go make u ok ok you no go need ay
i go make u ok baby
bridge:
mente makoma don’t break my heart lady oh
mentunmina odo oh
hook:
who born this fine baby, who born you
who born you o le le
shey na mama born you
you dey hot like say fire dey burn you
i go cool your heart, i no go burn you
like you wake up in paris and you say bonjour
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu jaw › lirik lagu meinrap.de exclusive – jaw
- kumpulan lirik lagu claude michel schonberg › lirik lagu enemy at port side – claude-michel schönberg
- kumpulan lirik lagu pidzama porno › lirik lagu kiedy praży się paryż – pidżama porno
- kumpulan lirik lagu brakence › lirik lagu favors//mess – brakence
- kumpulan lirik lagu dreezy › lirik lagu kermit’s a bitch – dreezy
- kumpulan lirik lagu flashy › lirik lagu erweitere dein spielerlebnis – flashy
- kumpulan lirik lagu meshell ndegeocello › lirik lagu please don’t let me be misunderstood – meshell ndegéocello
- kumpulan lirik lagu karmin › lirik lagu sayonara – karmin
- kumpulan lirik lagu joshua spitsbergen › lirik lagu paid it all – joshua spitsbergen
- kumpulan lirik lagu odessa2 › lirik lagu lovers lane – odessa2