lirik lagu confam – okey sokay
daddy your way na confam oo
yeah yeah yeah
yeah yeah yeah
yeah yeah yeah
yeah yeah yeah
if god be for me (oh no no)
tell me wetin be the strong thing
wey go fit stand against me (yeah, yeah)
(nothing go fit stand against me)
daddy i know that you got me
you prove it in so many ways
you never leave nor forsake me (yeah yeah)
you never leave nor forsake me (no no no)
na the way wey you dey take care of me
(you are taking good care of me)
the way wey you dey fight all of my battles
(the way you fight all of my battles)
the way wey you dey shower your blessings on me
(the way wey you shower your blessings on me)
oh my father i no fit describe this your way oh
daddy your way na confam
mo mo wi’pe, iwo loba
daddy your way na confam
and everything i get na you dey run am
daddy your way na confam
mo mo wi’pe, iwo loba
daddy your way na confam
and everything i get na you dey run am
everyday when i wake up o
i dey count all my blessings
and i can see that you have done me well ooo
(welu welu oo)
and i testify that you are good
and no man do me like you do
you’re a very good father
daddy wey dey pamper me
na the way wey you dey take care of me
(you are taking good care of me)
the way wey you dey fight all of my battles
(the way you fight all of my battles)
the way wey you dey shower your blessings on me
(the way wey you shower your blessings on me)
oh my father i no fit describe this your way oh
daddy your way na confam
mo mo wi’pe, iwo loba
daddy your way na confam
and everything i get na you dey run am
daddy your way na confam
mo mo wi’pe, iwo loba
daddy your way na confam
and everything i get na you dey run am
daddy your way na confam oo
daddy your way na confam oo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu for peets sake › lirik lagu good ass mood – for peets sake
- kumpulan lirik lagu vibe like we do › lirik lagu show me (instrumental) [demo] – vibe like we do
- kumpulan lirik lagu sullii › lirik lagu t s o u f a – sullii
- kumpulan lirik lagu p ditti › lirik lagu on me – p.ditti
- kumpulan lirik lagu loh › lirik lagu supa dope – loh
- kumpulan lirik lagu knowpmw › lirik lagu chinatown – knowpmw
- kumpulan lirik lagu osny melo › lirik lagu it’s a shame – osny melo
- kumpulan lirik lagu ray quaza › lirik lagu 100 thieves – ray quaza
- kumpulan lirik lagu s boy ma › lirik lagu zombie – s-boy (ma)
- kumpulan lirik lagu louis aoda › lirik lagu exprès – louis aoda