lirik lagu 1999 – olamide
[intro]
1999
i start 2 dey think like man
but if dey no k!ll p*man
[chorus]
let me take u back in time
wetin really ginger d grind
omo na 1999
t’arm robber fepa daddy mi o
i start 2 dey think like man
but if dey no k!ll p*man
omo na 1999
t’arm robber f’epa daddy mi o
[verse 1]
ma lowo ma kole
ma kole ma rale
ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
i hustle my music mo sa d’alapere
the hustle dey pay nw e k’aje ku kale
my papa dey hustle my papa dey try
my papa na driver my papa dey grind
my papa dey send all him pikin go skul
my papa no mind ko mu garri ko sun
my papa dey help as in money no reach
sum pplе 4 street dem go say he too rich
i no knw wetin my papa wnt mе be
until d day dat i almost lost d g
dem break door
dem carry gun
me need my siblings were very young
oh my god
dem shoot my dad
but he survive
thank lord o
[chorus]
let me take u back in time
wetin really ginger d grind
omo na 1999
t’arm robber fepa daddy mi o
i start 2 dey think like man
but if dey no k!ll p*man
omo na 1999
t’arm robber f’epa daddy mi o
[verse 2]
o di dandan mo ma l’aluyo
b’oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
b’oti ilekun teyin mo ma lo sense
mi o ni relent mo ma fo fence ah
se b’eyan lo bi eleganza
money must be made yes sir
blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
b’oleku wo gboro mo ma dogo
mo ma yo kele mo ma t’irogo
cause i dey para am goin local
won ni moti fa gbana moti fa choko
i no surrender if dem no retreat
na money dey push me dey commit sin
mo ti d’ehana mo di gabazin
most wanted e ma ri ni magazine yeah
[chorus]
let me take u back in time
wetin really ginger d grind
omo na 1999
t’arm robber fepa daddy mi o
i start 2 dey think like man
but if dey no k!ll p*man
omo na 1999
t’arm robber f’epa daddy mi o
[outro]
i see people dey sympathise
i was traumatised
na den i realise
it’s time to organise myself
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu halo maud › lirik lagu catch the wave (dawn version) – halo maud
- kumpulan lirik lagu peter gallway › lirik lagu decidedly fun – peter gallway
- kumpulan lirik lagu m4rsyy › lirik lagu too far (remix) – m4rsyy
- kumpulan lirik lagu in thy dreams › lirik lagu into infinity – in thy dreams
- kumpulan lirik lagu 044 rose › lirik lagu www. she .com – 044 rose
- kumpulan lirik lagu vdforever › lirik lagu navidu – $vdforever
- kumpulan lirik lagu grse › lirik lagu fantazija – grše
- kumpulan lirik lagu dizzy spins › lirik lagu advantageous (zecmade remix) – dizzy spins
- kumpulan lirik lagu daniel santacruz › lirik lagu desnudos – daniel santacruz
- kumpulan lirik lagu milan psiho › lirik lagu nocci colombia – milan psiho