lirik lagu ponpon – olamide
[pre*chorus: olamide & fave]
la la la la
body smoking like a sage it dey sweet my soul
and you give me no drama drama
that is why me i pin, me no lettin go
omo lemme be your charger charger
fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
make i scatter your dadadada
any time any day any minute any how
yeah yeah
[chorus: olamide & fave]
my baby dey pon pon (pam pam pam)
body bad it dey pon pon (pam pam pam)
ebelebe lebe pam pam (pam pam pam)
we go dey rack we go dey pam pam
pam pam pam
pam pam pam pam pam
pam pam pam
pam pam pam
[verse 1: olamide]
i go do you wetin big sean dey do jhene aiko
i be loving you crazy like i be psycho
the b*tterfliеs in your stomach no go fly go
dem no go fit comot even if you do lipo
girliе you’re the officer, lock me up officer
be a strict punisher, drag me like you do shisha
see ya fifty litre
soft semovita
how the skin tight you dey wear take take dey fit am
you dey discombobulate me
with your figure 8
omo i no dey exaggerate
the way that you’re rotating go dislocate all the bone weh dey for my waist
[pre*chorus: olamide & fave]
la la la la
body smoking like a sage it dey sweet my soul
and you give me no drama drama
that is why me i pin, me no lettin go
omo lemme be your charger charger
fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
make i scatter your dadadada
any time any day any minute any how
yeah yeah
[chorus: olamide & fave]
my baby dey pon pon (pam pam pam)
body bad it dey pon pon (pam pam pam)
ebelebe lebe pam pam (pam pam pam)
we go dey rack we go dey pam pam
pam pam pam
pam pam pam pam pam
pam pam pam
pam pam pam
[verse 2: fave]
i don’t want no drama
let me be your boo
what are you into
you cause wahala when you walk into the room
i dey catchy flu
you’re my desire
my holy fire
you be like ini mani moo
you’re my desire and i don’t wanna let you go like
pam pam pam pam pam pam pam
you’re the only one i swear
pam pam pam pam pam pam
and i will never let you go
[pre*chorus: olamide & fave]
la la la la
body smoking like a sage it dey sweet my soul
and you give me no drama drama
that is why me i pin, me no lettin go
omo lemme be your charger charger
fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
make i scatter your dadadada
any time any day any minute any how
yeah yeah
[chorus: olamide & fave]
my baby dey pon pon (pam pam pam)
body bad it dey pon pon (pam pam pam)
ebelebe lebe pam pam (pam pam pam)
we go dey rack we go dey pam pam
pam pam pam
pam pam pam pam pam
pam pam pam
pam pam pam
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu keith urban › lirik lagu higher love – one world: together at home – keith urban
- kumpulan lirik lagu dool › lirik lagu dust & shadow – dool
- kumpulan lirik lagu pekoe › lirik lagu wildflowers – pekoe
- kumpulan lirik lagu dmn brasil › lirik lagu introduzindo caos 92 memória – dmn (brasil)
- kumpulan lirik lagu 555тракс555 › lirik lagu баскет (basket) – 555тракс555
- kumpulan lirik lagu milsey › lirik lagu rock bottom – milsey
- kumpulan lirik lagu maejor › lirik lagu protected – maejor
- kumpulan lirik lagu rnk mrokay › lirik lagu ch3l3d3 – rnk mrokay
- kumpulan lirik lagu andy partridge › lirik lagu ra ra for red rocking horse – andy partridge
- kumpulan lirik lagu sadie nencini › lirik lagu blush – sadie nencini