lirik lagu last forever – olanrewajumusic
olanrewaju nanana
i can see your finger you available
and your backside is ah miracle
oh aye o
put the lights on
put the lights on
i wanna see you with the lights on
she be ah
come from ghana
but want the man thing
she wanna roll with me a mensah
mandem
wanna take her from me i see
pepper dem
while you rock me slowly
baby girl
take it lower
bend it for me
oh nana
oh aye o ey
step into my life
baby wole
keys to my heart
is in your waist
i wanna see you take me round town
you a pretty born thing
wanna show you my thing
baby girl you made me realize
if e no be you
my girl
i no fit love another
baby girl kini mo so
girl you made me realize
this our love baby girl e must to last forever
i wanna follow you go ooh
girl you dey take over my mental
come make i make you intercontinental
we go jaiye well, presidential
mmm me na mese presidential
enti forgetti the n*ggas wey dey eye you
them dey only give stress when they ’round you
they don’t know know
notin better for them
on the low low
them dey figga we friends
so make we show them say there’s more to us
me i know say that’s all you want
me i no dey look at anyone
but them no fit come differentiate no calculus
on the low low
notin better for them
on the low low
them dey figga we friends
make we show show them
show show them
show show them say ayyai
baby girl you made me realize
if e no be you
my girl
i no go love another
baby girl kini mo so
girl you made me realize
this our love baby girl e must to last forever
i wanna follow you go ooh
baby girl i realize
yea i realized
only you wey my eye dey see
only you wey my eye dey see
baby
i say girl i realize
yea i realized
na only you wey my eyes dey see
only you wey my eyes dey see
i remember
first day wey i see you for the corner
come close and i say you be my lover
first day she no gree give me the signs
next day
she dey give me the eyes
say she ah calling me
wants to touch and huggy me
say she ah calling me
wants to love
and wan tintin
baby girl you made me realize
if e no be you
my girl
i no go love another
baby girl kini mo so
girl you made me realize
this our love baby girl e must to last forever
i wanna follow you go ooh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu hitch go › lirik lagu glory days – hitch & go
- kumpulan lirik lagu india martinez › lirik lagu me cuesta tanto olvidarte – india martínez
- kumpulan lirik lagu gamak › lirik lagu ambu$h – ga$ma$k
- kumpulan lirik lagu treatsforbeasts › lirik lagu i traded in my dog for twice the rice – treatsforbeasts
- kumpulan lirik lagu above the limit › lirik lagu freaks x geeks – above the limit
- kumpulan lirik lagu alberte › lirik lagu med dyne og marmelademadder – alberte
- kumpulan lirik lagu playground equipment › lirik lagu b.y.o.p. – playground equipment
- kumpulan lirik lagu akir › lirik lagu masterplan – akir
- kumpulan lirik lagu lil smokie › lirik lagu underground – lil’ smokie
- kumpulan lirik lagu eladio y los seres queridos › lirik lagu miss europa – eladio y los seres queridos