lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu owo – olvo

Loading...

intro
one thing for certain ayy
really me no fake ooo
from nothing to something ayy
we all gonna be great oo
believe me on something ayy
let them hate o x3

chorus
but i want to get that money (owo)
i no get time for hunny (na the ego)
i want to live my life o
before i leave this body

say i want to get that money (owo)
i no get time for hunny (na the ego)
i want to live my life o
before i leave this body

no make dem ever tell you the money i no fit
no make dem ever tell you my guy you no go fit
stand up tight and open your eyes
we only live once yeah we no dey live twice x2

one time for the girl dem
wey dey tell me say man no go blow
i don show them i don go show
i don do everything one by one

one time for my people in the zanga
wey dey tell me say olvo you go blow
you go go for the show (jah bless you)

i want to get that money
make the finegirls dey shake their body o
i want to live my life
before me i leave this life o

i want to get that money
make the finegirls dey shake their body o
i want to live my life (yeah yeah)

no make dem ever tell you the money i no fit
no make dem ever tell you my guy you no go fit
stand up tight and open your eyes
we only live once yeah we no dey live twice x2

aye dangote
aye adenuga
aye otedola
aye adeleke
me na money yeye
aye kolawole yusuf olokodana

no make dem ever tell you the money i no fit
no make dem ever tell you my guy you no go fit
stand up tight and open your eyes
we only live once yeah we no dey live twice x2

outro
i want to get that money
i no get time for hunny
i want to live my life o
before i leave this body

(slynfit on the mix)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...