
doings - olywizzy lyrics
[verse 1]
steady getting more money like baba wande woni mo tu tide
pelu mad vibes wey dey make a man craize
sheboluwa loshe
[re*frain]
ama shut dem down like olokimuwa doings
hypocrite steady hating dey no believe
till i shut down am f*ck with dema feelings
omo like godzilla ama screw dem down
[chorus]
bololo bololo me i no be bororo
omo oloja oya jo be okotoò
shamayanyan to them haters wey dey jonez
as he dey go i go tell you you go know (2x)
[verse 2]
oya mayewuu oya mayewuu
on a low i dey mezebu
omo for this beat i go injure you
tell me to my face n*gga what you gonna do
ote ori sii o fi ori koo
i geti men dem wey dey para on a low
we carry jigga inside motor shey you noo
any soccer wey gbes he go choke
[pre*chorus]
even if am 24 i swear this n*gga no fit fall i say dis n*gga no fit (kole jaboo hey oladimeji ole jabo o hmm) (2x)
[re*frain]
ama shut dem down like olokimuwa doings
hypocrite steady hating dey no believe
till i shut down am f*ck with dema feelings
omo like godzilla ama screw dem down. (2x)
[chorus]
bololo bololo me i no be bororo
omo oloja oya jo be okotoò
shamayanyan to them haters wey dey jonez
as he dey go i go tell you you go know (2x)
Random Song Lyrics :
- daar is nie meer jy nie - wanie lyrics
- du bist nicht hier - bxgdan, aidan & xiljan lyrics
- bok - dbait lyrics
- turn up - harmonize lyrics
- never gonna die (alt version) - zara larsson lyrics
- wagamamas - el gully lyrics
- luvstore - helios ⋆ 812 lyrics
- ily4vr - friday dreaming lyrics
- hala - aca (tur) lyrics
- price tags - tobernathy lyrics