lirik lagu on soft – olywizzy
[verse one]
ogo ti mo gbe wa aye
ma se ba omi loor
gbe ire temi de ki ma gbadun loor
baa erin ba kan lu odo erin a ba omi loor
so i pray to god make he show me love
[re*frain]
i dey hustle non stop
i no dey dull
24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believing one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o moti moona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o moti moona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face thе devil
you know the levеl omo na royal rumble
[verse two]
mo fi okpe fun jehovah
audra mi gba
give thanks to jah
enemies wan make i suffer
carry my hustle and my ladder
for my shoulder
go on my knees pray to god make i go far
tori ti sapa baa de all my friends them go j*pa
swear them go bop
tell me who go follow you suffer
he go remain you and your god for kona
so use your head try remember as you suffer
[re*frain]
i dey hustle non stop
i no dey dull 24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believing one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o moti mo ona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o moti mo ona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
written by: olywizzy
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu 4vr › lirik lagu honey – 4vr
- kumpulan lirik lagu lil peele › lirik lagu around the us – lil peele
- kumpulan lirik lagu kingster gotti aris valentino › lirik lagu on ice – kingster gotti & aris valentino
- kumpulan lirik lagu alessia rou › lirik lagu vorbe letale – alessia (rou)
- kumpulan lirik lagu zelooperz › lirik lagu hideous – zelooperz
- kumpulan lirik lagu remy esn › lirik lagu vampir – remy.esn
- kumpulan lirik lagu trashdog › lirik lagu wasp in my garage – trashdog
- kumpulan lirik lagu mgb the yak › lirik lagu manky tracksuit – mgb the yak
- kumpulan lirik lagu frost › lirik lagu bua – frost
- kumpulan lirik lagu sef › lirik lagu heilige papieren – sef