lirik lagu tomorrow – oniisha
na who get something, wey suppose to form boss (oga)
na who get rabba wey suppose to talk much oh (oga)
shey na by force, we must to make this money
even if them no like us
we must to make this paper (paper)
cause i no come this life to suffer
god go answer my mama prayer
i go dey alright
i go dey alright
na blessings i go dey see eh
today till the end of this year
make my mama to joli eh
and make my sisi to happy eh
if i no get today
i go get am tomorrow
if i no blow today
i go blow tomorrow
what if people no agree listen my music
what if these people, them no like my sound
what if people say, this boy you no good oh
what if them say this boy, you too bad oh
i’m just a port harcourt boy, wey like to dey sing song
i’m a port harcourt boy, wey like to sing song
na blessings i go dey see eh
today till the end of this year
make my mama to joli eh
and make my sisi to happy eh
if i no get today
i go get am tomorrow
if i no blow today
i go blow tomorrow
if i no get today
i go get am tomorrow (i go dey okay)
if i no blow today
i go blow tomorrow
na blessings i go dey see eh
today till the end of this year
make my mama to joli eh
and make my sisi to happy eh
na blessings i go dey see eh
today till the end of this year
make my mama to joli eh
and make my sisi to happy eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu krubi › lirik lagu mini krúbi – krúbi
- kumpulan lirik lagu lil eugee › lirik lagu nobody know – lil eugee
- kumpulan lirik lagu klimer › lirik lagu депрессивный хит про brawl stars (depressive hit about brawl stars) – klimer
- kumpulan lirik lagu necroticgorebeast › lirik lagu blood clot climax – necroticgorebeast
- kumpulan lirik lagu lucidluc › lirik lagu stuck – lucidlüc
- kumpulan lirik lagu sfera ebbasta › lirik lagu 3uphon – sfera ebbasta
- kumpulan lirik lagu starosta › lirik lagu trumna – starosta
- kumpulan lirik lagu the great die › lirik lagu holocene – the great die
- kumpulan lirik lagu luong bich huu › lirik lagu cún yêu – lương bích hữu
- kumpulan lirik lagu tread › lirik lagu stand strong – tread