lirik lagu dirty party – onpoint tk
its your boy onpoint
we dey give them non stop
verse 1
dance to the beat baby girl
the way you wyne you make that -ss new
but you dey form bad girl girl number two
but you dey form bad girl number three
the way you wyne that -ss i want to smash that -ss
live in the moment i want to climb that -ss
this be love e no be l-st because
i say this be love e no be l-st because yeah
the dirty party don start
dem be calling my name
onpoint be the man o
you no fit understand o
anywhere wey me go
i dey try to stay on my low
plenty people kolo
na me plenty people wan know
chorus
i came with smoke and weed
to party to the beat
you want to say my name
you gat to say my name
i came with all my geez
we running all the streets
you want a piece of me
you gat to say my name, name
verse 2
what i see is what i say
tk, cafe
i stay late nights chatting on my bed
i hope you understand what i say
i be the first to text you when you wake in the morning
i lick your body clean like a bacon in oil
i really gat to show you how i’m good and all
and when the time set we be f-cking in circles
onpoint dem dey ask
watin dey your mind
me dont want to know
me just want to cruiz o
anytime you want
you can call my line
i go dey for you
i go stand by you
yeah yeah
plenty people dey want to know
what you gat to offer
at least i got my matter yeah yeah yeah
plenty people don dey ask what you gat to offer
at least i got my matter yeah yeah
chorus
i came with smoke and weed
to party to the beat
you want to say my name
you gat to say my name
i came with all my geez
we running all the streets
you want a piece of me
you gat to say my name, name
verse 3
stay up stay up
god d-mn, you n-gg-s gatto stay woke
price tag on my head i can’t fathom
pretty girls in the club dem gon line up
yeah
i got the keys, i got the lock
i’m gonna give you love
i’m gonna give you love
f-ck
you say you love me
e no mean say if you give me love i no go take am yeah yeah
e no mean say if you give me kiss i no go take am yea
baby make you hear me now
i no get time for stress me i no just want your stress oo
i be your lover
i k!ll the beat everyday i be your father
onpoint the k!ller more rubbers
first cl-ss to dubai no pattern
no matters
i really gat to be the first to get to the p
more time good time so its hard to forget
i give you good f-ck so you gat to believe
and when the track drop girl you gat to receive yeah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu moontower › lirik lagu hit the lights – moontower
- kumpulan lirik lagu siamese › lirik lagu the world might have seen better days – siamese
- kumpulan lirik lagu m2h › lirik lagu relajate – m2h
- kumpulan lirik lagu bronze radio return › lirik lagu good company – bronze radio return
- kumpulan lirik lagu belgrado › lirik lagu clockwise – belgrado
- kumpulan lirik lagu rlnd › lirik lagu she killed him – rlnd
- kumpulan lirik lagu jon lemon › lirik lagu sin – jon lemon
- kumpulan lirik lagu 宇多田ヒカル hikaru utada › lirik lagu fly me to the moon (in other words) – 宇多田ヒカル (hikaru utada)
- kumpulan lirik lagu tall black guy › lirik lagu we gotta do better – tall black guy
- kumpulan lirik lagu kidd keo › lirik lagu bando boyz free 2* – kidd keo