lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jesus pikin – orezi

Loading...

ah i say they call me orezi
i say they call me zamani
how you gon hate a n*gga wey god don bless
wey god don bless..
how you gon hate a n*gga wey god don bless
wey god don bless
no matter how hard you try
you can never stop me you can never stop we
no matter how hard you try
you can never stop we you can never stop me
cos i be jesus pikin jesus pikin
jesus pikin eeh jesus pikin
omo i be jesus pikin jesus pikin
jesus pikin jesus pikin aah
travelling round town with
my range oh me i sеnd n0body oh
bad belle peoplе una lay low oh
jehovah dey by my side oh
back then dem be say orezi no go blow oh
but right now na we dey run show ooh
when you on your tv and radio ooh
omo orezi song e don blow oh
i no dey fear anybody cos i believe in g o d
many things say my eyes don see
since 2010 and we still dey run things
all my ladies if you wanna party
come ride with me
all my fellas we can get this popping
all things on me
how you gon hate a n*gga wey god don bless
wey god don bless..
how you gon hate a n*gga wey god don bless
wey god don bless
no matter how hard you try
you can never stop me you can never stop we
no matter how hard you try
you can never stop we you can never stop me
cos i be jesus pikin jesus pikin
jesus pikin eeh jesus pikin
omo i be jesus pikin jesus pikin
jesus pikin jesus pikin aah
you know say i be jesus pikin
and that’s why all my enemies’ dey fall
and my people still dey call me
to match up the scene
and break bread with the whole team cliq
n*gga you know what i mean
no be person wey get big head
dey know book pass
no be person wey get auto tune dey
flow hook pass
do the math
have been told me had a iow hooks flap
but i got christ so i ain’t even with a broken heart
my g, all my ladies in the club dey dancing for me
and all my n*ggas in the street dem dey show me
mad loveand i know they chanting for me
uhn you already know that ama go there
jehovah born na bad man me i no fear
see they can talk behind my back but
me i no care that’s when i heard them talk
i be like oh yeah
how you gon hate a n*gga wey god don bless
wey god don bless..
how you gon hate a n*gga wey god don bless
wey god don bless
no matter how hard you try
you can never stop me you can never stop we
no matter how hard you try
you can never stop we you can never stop me
cos i be jesus pikin jesus pikin
jesus pikin eeh jesus pikin
omo i be jesus pikin jesus pikin
jesus pikin jesus pikin aah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...