lirik lagu shoki – orezi
mr. dj, put the music on repeat
alahji orezi, moti gbe jo tun tun dey o terere timmy
and daddy, moti gbe jo tun tun dey o, terere
abeg i dey beg o, abeg i dey beg o
as you hear the music just dey dance o
abeg i dey beg o, as you hear the music just dey dance o
awon temi london ijo shoki niwon jo terere
awon temi l’america, ijo shoki niwon jo, terere
awon t’agege, ijo shoki niwon jo, terere
terere rere
;
see i know say you like to dance
i know say you like to shake it
i know say you like to groove
i know say you want to make it
oya se ee eee
make them know say you sabi o
baby, jo oo ooo
make them know say you sabi o
oya jijo shoki, terere, terere tererere
jijo shoki, terere, terere tererere
jijo shoki, terere, terere tererere
jijo shoki, terere, terere tere
ina jo ogiri o sa, terere
orezi gbona pour me water tererere
eja nla bo, ti o yo
elo gbomi nla kano, orezi ti de o
awon temi dubai ijo shoki niwon jo terere
awon temi le elegushi, ijo shoki niwon jo, terere
to my n-ggas in canada, ijo shoki niwon jo, terere
awon ti l’agege, ijo shoki niwon jo, terere
;
see i know say you like to dance
i know say you like to shake it
i know say you like to groove
i know say you want to make it
oya se ee eee
make them know say you sabi o
baby, jo oo ooo
make them know say you sabi o
oya jijo shoki, terere, terere tererere
jijo shoki, terere, terere tererere
jijo shoki, terere, terere tererere
jijo shoki, terere, terere tere
lemme teach you how to dance ijo shoki, terere
lemme teach you how to dance ijo shoki
put your hand around your neck
and bend to the side
oya go down, oya go down
oya go back like you dey reverse
oya go down and go down
and go back like you dey reverse
;
see i know say you like to dance
i know say you like to shake it
i know say you like to groove
i know say you want to make it
oya se ee eee
make them know say you sabi o
baby, jo oo ooo
make them know say you sabi o
oya jijo shoki, terere, terere tererere
j
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kevko nok › lirik lagu $chwucht€l – kevko, nok
- kumpulan lirik lagu sacred spirit › lirik lagu the spirit – sacred spirit
- kumpulan lirik lagu hombres de valor › lirik lagu hombres de valor – hombres de valor
- kumpulan lirik lagu michelle › lirik lagu der beste moment – michel’le
- kumpulan lirik lagu aretha franklin › lirik lagu eight days on the road – aretha franklin
- kumpulan lirik lagu aidonia › lirik lagu banga – aidonia
- kumpulan lirik lagu mani deiz › lirik lagu freestyle n°3 – mani deïz
- kumpulan lirik lagu freddie joints › lirik lagu génesis – freddie joints
- kumpulan lirik lagu elvis presley › lirik lagu i can’t stop lovin’ you – elvis presley
- kumpulan lirik lagu sacred_dachi › lirik lagu moon – sacred_dachi