lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu freestyle – oritse femi

Loading...

see they sell our oil land oh dem come
dey depot dem n aim make boys dey vex
dem come dey kidnap dem
see they sell our oil land oh dem come
dey depot dem n aim make boys dey vex
dem come dey kidnap dem
father land dem come our land oh
father land dem come pose for our land eh
dem sey dem won give us gbege
dеm say dem won to give us gbegе
dem sey dem won give us gbege
dem say dem won to give us gbege
while delta boys dem dey provoke
bayelsa dem dey with their bombing
warri na dem dey arrange the kaki
make you tell me who dem want come gbege oh
while delta boys dem dey provoke
bayelsa dem dey with their bombing
warri na dem dey arrange the kaki
make you tell me who dem want come gbege oh
oya e jawon e jawon ani ke jawon e jawon
oya e sha won e shawon ani ke run won e run won
ani ke mase laulau semi lala
make una no do gara gara for me eh gara gara
mase laulau semi laulau
make una no do garagara for me eh garagara
mase laulau semi laulau
make una no do garagara for me eh garagara
all our leaders dem dey vex
dem say we too dey talk
if we no talk oh we no go chop and na that talk
may be our own work wetin we go use feed the
pikin wey we born oh
oya tell dem sey our eye don clear
tell dem sey our eye don open oh
e so fun won pe oju wa ti la
tell dem sey our eye don open oh
omo na dem dey rule dem thing
omo na dem dey chop dem thing
oya e jawon e jawon ani e gba won e gba won
oya e sha won e sha won erun won erun won
ani ke ma se laulau semi o laulau
make una no do garagara for me eh garagara
mase laulau semi o laulau
make una no do garagara for me eh garagara
make una no do laulau o laulau
make una no do garagara for me eh garagara
omo ye mi ayemafuge awa yeye fugefura gbe
ema waye ayemafuge o awa yeye fuge fumagbe
emara gbe
from oloto to ikoriwo aye from ikoriwo
to ipokodaye
we from oloto to ikoriwo aye from ikoriwo
to ipokodaye
oritsefemi musical taliban me and shiney
we dey rock dem for town
some approve me for my song dem no get
my money as at yesterday dem come begin
dey envy me
he get bad mind he say my prize too high oh
as he no fit buy ma na him
dey make am dey palantia
i love the way dem dey tigege see the girls dem
dey tigege
love the way dem dey tigege see the boys dem
dey tigege
e gba won e gba won ani ke jawon e jawon
oya e sha won e sha won ani ke run won e run won
ani ke ma se laulau semi o laulau
make una no do garagara for me eh garagara
mase laulau semi o laulau
make una no do garagara for me eh garagara
make una no do laulau semi o laulau
no do garagara for me eh garagara
dem won come give us gbege
dem say dem won come give us gbege
dem won come give us gbege
dem say dem won come give us gbege
when delta boys dem dey provoke
bayelsa dem dey with their bombing
warri na dem dey arrange the kaki
make you tell me who dem want come gbege oh
when delta boys dem dey provoke
bayelsa dem dey with their bombing
warri na dem dey arrange the kaki
make you tell me who dem want come tebe oh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...