lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu billionaire’s dream – osi maria

Loading...

billionaires dream
liza due kpa
go far from me

eyes dey red
coz my people still wait for me

e go sure for me
say a prayer for me
put together all this pain go be testimony
i dey on my jameson trips
and i never know their wish for me
whatever themma plan
jah make sure
make i no fall
fake friends wanna snitch on me

hustle nkemjika
as i dey grind dey hustle
make i find better
make i no diе young
for the street matter
if you chop my kpa
omo na big para

so me say

nеver let me me fail
coz dem dey pray make i fall from grace
but my head too strong
trying to survive and live
so many things wey dey go through my head
but i know say
man wey dey chase my race
for this grace man still dey go
high high high
me i never know what dem wish
but man no go fall from grace
footballer nabi okocha
i don dey chop life no be today sha
ozao nwu kpawo
make u hear me sha
iseh dey for river
god dey for heaven
but bible meh gwomeh believe what you know sha

make i no jam obstacle
akateh dwifa ku
dem no go chop my knuckle
coz man never stumble
all of them put together man never fall
yeh
yeh
yah
man never fall

i dey on my jameson trips
and i never know their wish for me
whatever themma plan
jah make sure
make i no fall
fake friends wanna snitch on me

hustle nkemjika
as i dey grind dey hustle
make i find better
make i no die young for the street matter
if you chop my kpa omo na big para
hustle nkemjika
as i dey grind dey hustle
make i find better
make i no die young for the street matter
if you chop my kpa omo na big para

never let me me fail
coz dem dey pray make i fall from grace
but my head too strong
trying to survive and live
so many things wey dey go through my head
but i know say
man wey dey chase my race
for this grace man still dey go high high high
me i never know what dem wish
but man no go fall from grace

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...