lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu do well (feat. triix) – otunbadivinity

Loading...

7star
sweardown
2020

many many sacrifices
wey man don make
many many many bants
wey man day face
kashama jaiye lo
i dey pray for maye wey sure
shey you wan check am oo
shey you wan check am oooo

my brother do well o
do well o
olowo laye mo
if you wan day dull yourself
omo omo na you know
if you wan day chop crumbs
shebi na you know ahhya

do well o
do well o
olowo laye mo
i carry money build house i give mama one
i carry money buy car i give papa one ahhya

unwa dey tell me dey telli person
why you con dey tell me dey dey telli person
un why you dey tell me dey telli person
why you con dey tell me say dey dey telli person unnn

you know i don’t telli person
i have been working since i was young
i’ve been making dope money
i am f*cking 28
i am making money now
dey no dey telli person
before you see one maga way go give you money
to take care of your family

it’s so hard brother
you should hustle my brother
dem no dey telli person
dem no dey telli person yoyo
dem no dey telli person yeyeyeye

my brother do well o
do well o
olowo laye mo
if you wan day dull yourself
omo omo na you know
if you wan day chop crumbs
shebi na you know ahhya

do well o
do well o
olowo laye mo
i carry money build house i give mama one
i carry money buy car i give papa one ahhya

unwa dey tell me dey telli person
why you con dey tell me dey dey telli person
un why you dey tell me dey telli person
why you con dey tell me say dey dey telli person yunn

if you wan day chop crumbs
shebi na you know ahhya
7star baby

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...