lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sense – overwerk

Loading...

[verse 1]
everyman get him problem oh
everybody suffering differently
mr man pay my money oh
i no go like make i cause yawa

something go sele sele se se
sele sele sele se se se

plenty matter dey for my head oh
plenty people them dey worry me
them say them get a gun them go hurt me
t’onba bi won da kon wa mе wale
something go selе sele se se
sele sele sele se se se

[refrain]
oga dey tell me nonsense oh
teacher dey teach me nonsense
i no get time to dey listen
i no get time to dey worry

political game na nonsense oh
policing system na nonsense oh
them they say nonsense
i dey hear nonsense

me i no go talk make i cover face oh
me i no go answer if you call me lagbaja

something go sele sele se se
sele sele sele se se se

[chorus]
sele sele sele se se (x6)
sele sele sele se se se

[verse 2]
everybody get craze for head
police carry gun he dey demo
he com dey think say he get power
he say if them born me well make i talk
i been dey look
i been dey watch
i been dey wait for my time
i go tell them wetin dey my mind

i go show them wetin i fit do
abi you think
sey me o gbon ni
se i be bolo’
sey i no normal

[refrain]
oga dey tell me nonsense oh
teacher dey teach me nonsense
i no get time to dey listen
i no get time to dey worry

political game na nonsense oh
policing system na nonsense oh
them they say nonsense
i dey hear nonsense

me i no go talk make i cover face oh
me i no go answer if you call me lagbaja

something go sele sele se se
sele sele sele se se se
[bridge]
je o ri e kpe
ma tor ja mi oh
je o ri e kpe
me o tor ja e

[chorus]
sele sele sele se se (x6)
sele sele sele se se se

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...