lirik lagu tables turn (feat. moelogo) – oxlade
verse 1: (oxlade)
small boy, from the ghetto wey dey try make some money
young boy, wey dem talk say e no go lead to nothing
small boy, for the hood wey dey talk say him brain no correct
but as you see the boy dey grow
only if they knew say the boy go blow
only if they knew he go shut down show
them for no reason am bad them for no try talk am like that
them for no try bring am down
but wetin dem forget be say
[chorus]
tables turn o, e fit be your turn today
tomorrow make e be my turn o
omo no loose guard o, omo boy no reason
cause no one knows tomorrow
no one knows tomorrow
just be doing good, doing good
cause good nahin be koko
doing good, biko just do good
good na the koko, doing good
bridge: (oxlade)
do you believe in karma
aye akamara, aye toto
do you believe in karma
verse 2: (moelogo)
i remember then, when i no get anything but i get talent..
shey you remember then
when boy no chop no money shey lon fi mi gba le
now they need my talent ooo uu ahh
kekere latin mo oba o
olorun ni mola o
awon to so pe aoni de be
se ni olayiwola
people talk and laugh when you can’t do
but when god blesses you they forget
[chorus]
tables turn o, e fit be your turn today
tomorrow make e be my turn o
omo no loose guard o, omo boy no reason
cause no one knows tomorrow
no one knows tomorrow
just be doing good, doing good
cause good nahin be koko
doing good, biko just do good
good na the koko, doing good
(mama’s prayer)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu srogosc › lirik lagu w szaleństwie – srogość
- kumpulan lirik lagu roman kayz › lirik lagu pretty – roman kayz
- kumpulan lirik lagu odres nuevos › lirik lagu la espera – odres nuevos
- kumpulan lirik lagu los change › lirik lagu backseat – los change
- kumpulan lirik lagu yuuta › lirik lagu identidade – yuuta
- kumpulan lirik lagu fever 333 › lirik lagu walk through the fire – fever 333
- kumpulan lirik lagu kaunan › lirik lagu vallåt – kaunan
- kumpulan lirik lagu the wiz rapper › lirik lagu paradise – the wiz (rapper)
- kumpulan lirik lagu stefanie peake › lirik lagu costume – stefanie peake
- kumpulan lirik lagu modestep › lirik lagu lost my way – modestep