lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu i talk am – oxlaid

Loading...

another one. oxlaid! baby

i told myself am gonna be a leader, another thing, am gonna be successful… gals i be watching on the tv. dem celebrities dem make me crazy. i see many things lamborghini. everything ogini? what is happening! my girl be smiling i told myself, my family ballin am gonna get dough o. am not the only one am gonna make this. so if u tell urself this you tell urself this you be like say oo

i talk am o shey i go ball one day i say i talk am o
say me flex one day i say i talk am
say i go ball one day i say i talk am say. say me flex one day eh e
you go ball one day i say if you talk am o
you go flex one day i sey if u talk am!
you ball one day! i say if you talk am o
say. say me flex one day

pause.!

n-body f-cking with the dame n-gg-! ehn eh
oxlaid chamberlain the dame n-gg-..o
serious, when we play em songs..
say the girls go dey whine
go dey play back me song
see me i would be dem d.p
all the girls would wanna see me
play the song pause the song
cos ogbeni..ah it’s on me
me still your favourite artiste away..ehn
ogbeni like anini
me want to be famous than
me expecting…o

i talk am o shey i go ball one day i say i talk am o
say me flex one day i say i talk am
say i go ball one day i say i talk am say. say me flex one day eh e

you go ball one day i say if you talk am o
you go flex one day i sey if u talk am!
you ball one day! i say if you talk am o
say. say me flex one day
chidimma and yetunde o i say oya gba ba egwu o
obiano and ambode o. e komo le o…
emeka ofor and s-n-si o i say oya gba ba egwu
obiora chukwuka. dangote o oya pili ba egwu o
say una get money o flex! when una dey talk dem no gree to hear o. ogbeni i say ah stop to dey vex cos when dey talk then u no gree to hear o. oya pop champagne make the girls jire oya pop champagne cos in this like i can’t k!ll myself like ogbeni shuga. eh eh!

i talk am o shey i go ball one day i say i talk am o
say me flex one day i say i talk am
say i go ball one day i say i talk am say. say me flex one day eh e
you go ball one day i say if you talk am o
you go flex one day i sey if u talk am!
you ball one day! i say if you talk am o
say. say me flex one day
the end

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...