lirik lagu reason – pabrymo x monaky
(vocalizing)
shabbalistical….
aaa!!! mmm!! mmmmm!
[monaky]
like albino stay sun from now till next year, e no go fit black (mmm)
i dey chase the paper, i pull up for holdup, i no go fit go slow (mm)
[monaky]
i swear on g•o•d walai
e be like rape*case, do or die
i no fit fold hand sleep for bike
she say she left, i felt alright
[pabrymo]
i swear on g•o•d walai
the matta don dey turn to fight
sometimes we no dey sleep for night
so when i pull up on you its onsight
[chorus, both]
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
..instrumentals..
as e gbola no dey reason, i kon dey rеason ehh
[monaky]
no fit stop, no fit repent
if oluwa don consеnt
no force can stop the progress
pour henny for my rolex
[pabrymo]
say… they never thought i’m gon’ make it
haters dem hating
pull up on me all*white, no fugazi (yeh)
wetin i no doo ooo ….
you know i’m always in the stu uoo…
put in work, put in work, everything gel
working all*round*the*clock, everything clear
lifting up, get the bag, j*pa leave dem
don’t belong, don’t belong, grace lives here
[voice*over]
put in work, put in work, everything gel
working all*round*the*clock, everything clear
get the bag, no belong…….
no belong, no belong, grace lives here
[monaky]
i swear on g•o•d walai
e be like rape*case, do or die
i no fit fold hand sleep for bike
she say she left, i felt alright
[pabrymo]
i swear on g•o•d walai
the matta don dey turn to fight
sometimes we no dey sleep for night
so when i pull up on you its onsight
[chorus, both]
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
..instrumentals..
as e gbola no dey reason, i kon dey reason ehh
..instrumentals..
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu feat shawn christmas natewantstobattle › lirik lagu existence (feat. shawn christmas) – natewantstobattle
- kumpulan lirik lagu abandom › lirik lagu medusa – abandom
- kumpulan lirik lagu flash › lirik lagu try everything intro – flash
- kumpulan lirik lagu drunk girl › lirik lagu don’t stop the party – drunk girl
- kumpulan lirik lagu flenn › lirik lagu freestyle – flenn
- kumpulan lirik lagu bob weir › lirik lagu only a river – bob weir
- kumpulan lirik lagu nando reis samuel rosa › lirik lagu live – nando reis & samuel rosa
- kumpulan lirik lagu jacob gonzalez › lirik lagu you and me – jacob gonzalez
- kumpulan lirik lagu lovedrug › lirik lagu the narcoleptic (bonus) – lovedrug
- kumpulan lirik lagu rogue valley › lirik lagu the occidental hotel – rogue valley