lirik lagu hollup – pandamonae
eyyo
hollup, hollup, hollup wait
hollup, hollup, hollup wait
hollup, hollup, hollup wait
hollup, hollup
one man food is another man poison,(eh)
na en you wan pai me(eh)
na him dey wan try me
(eh)
one man solution is another man problem,(eh)
so if you ride for me
and i go ride for you
ehh,
oh we’re about to take off
i got to hustle so i got to wake up
my mother getting older everytime she wake up
so if you know you owe biko try to pay up
ehh,
oh we’re about to take off
i got to hustle so i got to wake up
my mother getting older everytime she wake up
so if you know you owe biko try to pay up
oh my mommy, oh
i’m the life of the party oh
who no know don dey sabi oh
now dem wan come my party oh
padi wan join my party oh
i’m the life of the party oh
who no know don dey sabi oh
now dem wan come my party oh
(eh)
so tell them make dem
hollup, hollup, hollup wait
hollup, hollup, hollup wait
hollup, hollup, hollup wait
hollup, hollup, wait
tell them make dem
hollup, hollup, hollup wait
hollup, hollup, hollup wait
hollup, hollup, hollup wait
hollup, hollup, wait
hollup,
make i come this party
plenty different n*ggas wey dem no dey reason something
(eh)
this feeling i got is a high man something
make e no go be say, i tell you
but i really no tell anybody
if you want,
if you want make we party oh
make you show me something oh
something convincing in her body oh
wey go twist and turn my brain eeyo
i got little something to tell you oh
baby girl i want to spend time with you
different from the vibe we don get before
anything you want i go buy for you
make i catch this vibe,
make i catch am when i hold you tight
make you feel good when i kiss your lips
[?] make a man confuse
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sundressed › lirik lagu every part is moving – sundressed
- kumpulan lirik lagu maria gadu › lirik lagu todo amor que houver nessa vida – maria gadú
- kumpulan lirik lagu alfie boe › lirik lagu empty chairs at empty tables – us version – alfie boe
- kumpulan lirik lagu tazdied › lirik lagu bitch – tazdied
- kumpulan lirik lagu jaisenzz › lirik lagu she will ft terrellew – jaisenzz
- kumpulan lirik lagu coko legend › lirik lagu ダメゼッタイ – coko legend
- kumpulan lirik lagu obrazkobra › lirik lagu яд (yad) – obrazkobra
- kumpulan lirik lagu englando › lirik lagu færdig med dig – englando
- kumpulan lirik lagu caifanes › lirik lagu mtenme porque me muero – caifanes
- kumpulan lirik lagu raleigh ritchie › lirik lagu young & stupid – raleigh ritchie