lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu gidi – papi pelz

Loading...

verse 1
you call my phone every night yen
your body glow your body tight yen
you make me feel u all the time yen yen yen yen yeh
my girle fine no be lie yen
she make me colo everytime yen
i swear to god i no go die yen yen yen yen
she make me calling everytime yen
i swear to god i no go lie yen
she make me cooling every time yen yen yen yen
where the party at girls dem call me papi start to dancia all the girls dem like me
give to me all the party girls girl na you i see you’re the one above (shayo for the party yeah)

chorus
girl you be the one gidi gidi make me somersault
gidi gidi
girl you be the one gidi gidi make me somersault
gidi gidi i swear
girl you be the one i sing for girl girl you be one i sing for eh na
girl you be the one i sing for girl girl you be the one i sing for jombo eh na

verse 2
who the girl who the girl who the girl who the girl wenh oh na
who the girl wey dey stagger wey dey make dem dey scatter eh
put ur jeans on okada make me fly u cubana eh na
am drinking hennessy everything on me pelz on the scene oh
ball on me oh makes me high like wolobi eh na
kolurbi oh makes me high like pami oh eh na
chorus
girl you be the one gidi gidi make me somersaults
gidi gidi
girl you be the one gidi gidi make me somersaults
gidi gidi i swear
girl you be the one i sing for girl girl you be one i sing for eh na
girl you be the one i sing for girl girl you be the one i sing for jombo

verse 3
i no go lie i no go lie
i gat to tell u many things for my mind (my mind)
i no go lie i no go lie
i gat to tell u many things for my mind
girl you fine girl you fine
i gat to tell u things that you fine
so many many things dey tease that u fine
i gat to tell u many things on my mind
say she burst up my head with her lighter
give me this ting make i enter
every other day with some ginger
and i go wife her oshey!

chorus
girl you be the one gidi gidi make me somersaults
gidi gidi
girl you be the one gidi gidi make me somersaults
gidi gidi i swear
girl you be the one i sing for girl girl you be one i sing for eh na
girl you be the one i sing for girl girl you be the one i sing for
outro
bad man pelz
bum bum girl bum bum bum baka bum bum girl
shake ur bum bum make i shun shun girl
shun shun shun make i tun tun girl girl girl
oh nana this fire some water!!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...