lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu 9 life path – papistu alexis

Loading...

you know…
there are some things that you don’t wanna hear..
but imma talk about ’em anyway
..and little bros.. i’m sorry
yup, yup

verse 1
mumc
i know say you fit no hear this track
‘cos e dey be like say na only wack songs i fit rap
see my songs never hit since

god abi na christi
wey u tell me say na the only way
omo e hard to believe

me i sabi say you want make i dey reason happy songs
but you no go won vex for me
i’m full of cr-ppy thoughts

and i know say e dey hard me make i dey reason go church

boya ona mi lo yato
maybe na why i dey odd

maybe i truly dey possessed as that your pastor been dey talk
or maybe i just done craze for head
as psychologist talk
mo sa mo pe ejo mi ko ni
o se aro ejo yi po

my heart these words are coming from
feels like my time is up in this world

it’s november 22nd and 01:10 by my time
tryna figure out my expression
and feelings as i write

i’m in a car with sealed doors my speaker and my fone
na the kind difficulty wey do me for bone i dey talk

chorus
i only cry when i go deep
into my psyche
i know it’s nasty
i don’t know why all these feelings gat’ me wishing i was in the grave
don’t be angry
i’m only being real
hope we can see
if i go with this plan in some new world where i don’t feel so terrible

verse 2
i’m feeling too young to die
and too old to live
i’m stuck in the middle
with no foothold you see
but there are sharks everywhere
so i’m trying not to bleed
o de man dun mi gan
but i’m trying not to scream

shey pman even sabi the kind person wey i be?
…say na big boy i dey always try form for the chicks
you no even know your son
e o mo iru omo tebi
e so mi di olanrewaju
mo de so di alexis

i love watching anime
and i love watching cartoons
shey en gbo mi dadi mi
i love watching battles
on coc and playing the game as well
i no dey form holy-holy
buh’ mio kin sa ise

i won tell you say i sharp
and i won tell you say i be man
i won tell you say i loyal
and i won tell you say i sad
cos’ you don’t know
that i’m calm in the face of crisis
i’m that rose
growing from the crack in the concrete

i’m one of a kind dad
i’m a freaking g*nius
man your son’s a king
and it’s pretty difficult
to let your ego drop
and see me in that light
…maybe i gotta’ prove it all tin ba shine

chorus
i only cry when i go deep into my psyche
i know it’s nasty
i don’t know why all these feelings gat’ me wishing i was in the grave
don’t be angry
i’m only being real
hope we can see
if i go with this plan in some new world where i don’t feel so terrible

we we we we can see
if i go with this plan in some new world where i don’t feel so terrible

verse 3
i can’t say i’m sorry enough
my little bros
and i can’t seem to forgive myself
even though
you forgiven me for hitting the
both of you
like our folks did i’m truly sorry
and so confused

i’m in freakin’ tears right now
i’m truly sorry guys
i never meant for it to happen
this a true recording
lies are far away from this mixture
of sick pictures, conspicuous
like deep scriptures from the bi-
-ble

lately
i been turning on my own
dealing with the picture of tryna
rain some money from above
and at the same time i won know
if e wrong or right
don’t wanna hurt no one else
don’t wanna be the sorta’ guy

to belittle ‘dem underdogs
and cripple ‘dem other odds
from reaching some broader cause
lasgidi’s my motherboard
but i’m fleeing from cornered thoughts
and sipping on tonga dawg
while i’m writing more bars
and awaiting a higher call

chorus
i only cry when i go deep into my psyche
i know it’s nasty
i don’t know why all these feelings gat’ me wishing i was in the grave
don’t be angry
i’m only being real
hope we can see
if i go with this plan in some new world where i don’t feel so terrible

-i can’t say i’m sorry enough
my little bros
and i can’t seem to forgive myself
even though
you forgiven me for hitting the
both of you
like our folks did i’m truly sorry
and so confused-

chorus
i only cry when i go deep into my psyche
i know it’s nasty
i don’t know why all these feelings gat’ me wishing i was in the grave
don’t be angry
i’m only being real
hope we can see
if i go with this plan in some new world where i don’t feel so terrible

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...