lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu the resurrection – papistu alexis

Loading...

intro
so do you know
why spiders don’t go to school?
cos’ they learn everything they need
on the web
you get it?
spider’s web…and the web
inter..

alexis, i like this
yeah see

verse
for my dream
everything dey be like horror film
too much beans
buh no bread to support it
fear go dey catch me
i no go fit do anything
ma wa pariwo jesu!
pe kesu pada leyin mi

now i’m back to reality
dem say na me be the rap king
how i dey do all these boys for beat
dem say na bad tin
bolt no fit catch me
kratos can’t match me
i drop bars anyhow
i be like fake nokia battery
when i rap slow
dem go say the fire no dey
and if i rap fast
dem no dey hear wetin i dey say
bro i fit rap about beans
i fit rap about bread
i fit rap about your
girlfriend mouth wey dey smell

started making music
late november 2013
man i was just mixing dem lyrics
with the rhythm in my spirit
intuition no mislead me
mans been working while you sleeping
now when i’m talking
haters b*tchin’
i’m bout’ to go to the kitchen
settle down with a couple of beats
and be ready to k!ll in public
if you’re thinking you can stop me
you’re just like josh
too funny

i’m a pessimistic optimist
boy you don’t wanna trouble this
sophisticated personnel
of the universe
talkin’ shii
ain’t gonna get you nowhere
on this journey
see i been patiently waiting
and then observing the pattern
of all the scandals
rehearsing bars in the backyard
if i could just get a dollar
for every song i been writing
it’ll probably be a thousand dollars
now i feel like i’m slacking
so i’m bashing mental walls
and i’m cracking em’
open to little pieces
so i can put em’ up in verses
with my cutting edge delivery
i’m slaughtering them back to back
and my grind about to pay
like an atm counting cash

i feel so close
i can taste the victory
incase you missed it
i dey with jesu christi
yeah i finish university
i made it history
first in my bloodline
yeah i broke the mystery

i conjure bars from the atmosphere
olamitide nisin so it’s at most fair
like gravity i’m pulling em’ now
banshō ten’in
bringing more heavyweight kicks
than badoo’s snare
i no dey waka by myself
if the matter no clear
i got the father and the son
and the holy ghost here
and i don taya to dey explain now
me i no care
i no dey fvck around again man
gone are those years
wo me i no care

many people don future me
buh dem no gree drop song
i don murder dem for beat
so bro dem no fit function
when i rap for dem
dem be like johnny just come
i be breath of fresh air
mo la won bi tom tom

no follow me drag rap
bro u gats leave am
see when it comes to lyrics
see me i be mad k!ller
as i dey produce all these bars
like an iron beater
i dey confuse dem
like handicap person
wey be arms dealer

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...