lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu early momo – papyfire

Loading...

early momo

it is a friday night
just wanna have a good time
man don’t care about what it takes
mi nuh fit change my mind
oh man na sing sing
one for the green
one for the purple
then i say
one for the eye wey dey leri
wey dey turn blue
keep the temper 100 uh
make dem ladies undress
waiter bianu peppersoup
the gbedu na fire fire
wannem bianu peppersoup ooo
the gbeduuu o ta lenu
shey wе fit vibe till early momo
uptill early momo
am up all night till еarly momo, early momo
shey we no go dance till early momo,early momo
am up all night till early momo, early momo

see, the girls are love it when me step inna the scene
vibe ah vibe they say fire do your thing thing thing
drums to the bassline
down to the eq
i have one question for you
shey we no go vibe till early momo
shey we no go vibe till early momo
step inna the place with a clean tin
red gucci shirt and a blue jean
fire fit president like clinton
banter banter come in would you bant it
dj play a song like wata wata bam bam bam bam
miss belly b*tton and miss annabel
do it for the g and do it for the snapchat
keep the temper 100 ah han
make dem ladies undress
waiter bianu peppersoup
the gbedu na fire fire
wannem bianu peppersoup ooo
the gbeduuu o ta lenu
shey we fit vibe till early momo
uptill early momo
am up all night till early momo, early momo
shey we no go dance till early momo
shey we no do dance till early momo,early momo
am up all night till early momo, early momo
the girls a love it when i step inna he chichichichi
man go vibe when he sing pon the eq
drums to the bassline
down to the eq, early momo
shey we no go vibe till early momo,early momo
one for the green
one for the purple

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...