lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu fele – papyfire

Loading...

papyfire

mi re do do mi mi so
mi mi so
do do mi mi so
do do mi mi so
do do

mr monday, monday
on a monday
newspaper no get nothing for you
ah ah
man wey work
man wey work
na him go chop, again
government no get nothing for you
hustle o
later you go talk say na the same ah ah
na the same oooh again
whether you rich or you poooor
na the same
ori mi dakun ko ya laye mi
ori mi dakun ko ya laye mi
easy easy
ori mi dakun ko ya laye
take your time
ori mi dakun dakun ko ya laye mi e e e e e e
life e no too hard o fele
message message
take it easy but be smart
message message
oooooooh mr kweku
you from ghana come nigeria
come hustle
ori loba eshe ti o wo one chance
ori loba eshe
ori loba eshe
later dem go say na the same
how now?
na the same ooo
na the same
how? how now?
aunty jennifer, you dey look for husband kiri
ok
whether na black or yellow you go take
ahh!
no matter the consequence she go stay
oshe omo yen
she go saayy
no slay mama, no serekode
she say she need a man
tall or short o
na the same
get money you no get o
na the same
ori mi dakun ko ya laye mi
ori mi dakun ko ya laye mi

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...